BLACK WEDNESDAY IN SAPELE

News from sapele say no be small kpuffing take place earlier today for Sapele. According to Sapele Amebo the opkoso blogger with small preeq. The K!llers kpekus one Ahlaji Bello wey dey into the business of buying bike and keke for boys unto balance and take business.

The kpuffers also kpuff one guy wey his name na Matthew Ekiopa Eroso wey get butik and his sales girl for front of their butik

Also Bigha Grikpa dey among the persons wey dem kpuff earlier today for Mission Road by Lexi Junction.

Black Wednesday in Sapele : See names and photos of 3 others shot dead alongside Warri North Deputy Legislative Leader, Hon Grikpa Bigha in Sapele

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here