GOODNIGHT MANDELA !!!

Information reach us for studio say na Mandela Emakpor wey be brother in-law to the CEO of Royal Palm wey dey opposite sapele clinic , nai dem kill this nite for Igere Road in an attempt to rob am, because the guy hold phone for hand go charge base on say light nor dey and he phone dey down 👇. Maybe he drag the phone with dem we never fit confirm.

but some people behind the scenes don come our inbox say na cult related issues ( NOT YET CONFIRMED) but police and some other security men don reach the area and investigation is on going.

May God continue to protect us and our properties Amen.

Credit : Renew Sapele Times

Brother in-law of top Sapele eatery owner gunned down by robbers (Photos)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here