CUSTOM AND ARMY OFFICER ASSAULT SA TO GOVERNOR OKOWA

Na custom & Army officer along Benin/Agbor Expressway nai assault Mr Samson Nwachukwu wey be Special Assistant to Governor Okowa.

From information wey we gather, the relevant authorities don see the video and dem dey work round the clock to do the needful to the officers wey their face show for the video especially the ekpa wey tear the guy hot sound back hand slap.


Credit : Sapele matters

Video : SA to Okowa receives resounding slap from Custom and Army officer

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here